Dr Stella Immanuel biography: Doctor in hydroxychloroquine video wey Facebook & Twitter delete bin declare say Covid-19 pandemic na diabolic spiritual
29 Jul 2020
BBC News
Informate don dey comot about who Dr Stella Immanuel be, why she comot to tok about hydroxychloroquine and who di group wey she bin dey wit be.